Lyrics

Some people dey this world inside When we jeega wey we decide Sey we just go do wonna tin Nothing go fit quench wonna vim Some energy go dey run thru wonna veins We dey sweat, we dey toil and embrace the pain If we tii we dey geddup and try am again Tell me failure be which part of the game? Everybody no be the same Some people just go dey complain Looking for somebody to blame They no go grab demma own life by the reins Asimesu edi me wu we bu ma bee mu Sesiaa ma paa aba enti me gyee mu You for open the gap, Biemu My guy why? Di wo lane mu Tiemu! Ele-elevate Make I roll one for the Blow one for the Bust one for the Pop some for the Pour some for the We dey on wonna way Make nobody take you for gyimii If you owe me what's due me then gimme No really sure how you suckers dey see me Maybe you conf from what you see on TV No dey wish me well in none of your prayers Prophets of doom, doubters, naysayers Speak truth and they hang your neck in these chains Man no dey shake I don't care for these games Focus on living the best of my life for the rest of my life And my Ebony reigns You make mistake of trying to take from me and mine Then my guy you for be prepared to be maimed Truth be say nobody have am together Obviously we're all striving, trying to do better I get tired of this here, sometimes I get fed up Your heart no dey inside, don't do ebi setup Ele-elevate Make I roll one for the Blow one for the Bust one for the Pop some for the Pour some for the We dey on wonna way Make I roll one for the Blow one for the Bust one for the Pop some for the Pour some for the We dey on wonna way Brother, I know that you travelled so far and you crossed many borders Sometimes e dey look impossible, all is in order Remember I promised you and I promised wonna mother The deal be sey we always go dey look out for each other Cos if the weight dey on your shoulder e dey on my shoulder You never go fight this battle alone I be your soldier See sey we come so far, we stronger as we get older We go learn. We go build. Today we go do yoga
Writer(s): Bondzie Ansah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out