album cover
Dabaru
8
Afro-Beat
Dabaru was released on September 25, 2021 by 3222830 Records DK as a part of the album Dabaru - Single
album cover
Release DateSeptember 25, 2021
Label3222830 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM108

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Victor Akaolisa Abaruo
Victor Akaolisa Abaruo
Songwriter

Lyrics

You go see am
Cutie Baby oh! (Wahala!)
Pararararara Porororororo
Pararararara Porororororo
If you do your own and I do my own life go better (Life go better)
Softly oh Jejely oh life go tender
If we believe and we fit work together
No dey Dabaru your country you go see am (You go see am)
Brother oh Sister oh
No dey Dabaru your country
Uncle oh Aunty oh
No dey Dabaru your country
Officer ati youth oh
No dey Dabaru your country
Market woman politician
No dey Dabaru your country
Brother oh Sister oh
No dey Dabaru your country
Uncle oh Aunty oh
No dey Dabaru your country
Officer ati youth oh
No dey Dabaru your country
Market woman politician
No dey Dabaru your country
Softly softly we go fit make am (We go fit make am)
Nwayo nwayo (Easy) we country go better
If you know that thing wey no dey good abeg no do am (Abeg no do am)
If you know that thing wey good my brother abeg just do am (Abeg just do am)
If you do your own and I do my own
Suru suru we country go tanda
Brother oh Sister oh
No dey Dabaru your country
Uncle oh Aunty oh
No dey Dabaru your country
Officer ati youth oh
No dey Dabaru your country
Market woman politician
No dey Dabaru your country
Brother oh Sister oh
No dey Dabaru your country
Uncle oh Aunty oh
No dey Dabaru your country
Officer ati youth oh
No dey Dabaru your country
Market woman politician
No dey Dabaru your country
Nawa aaaah
My people
Shey una know say if we organize this country ehhn
The country go sweet die
Ajeh! ajeh!
Ajeh! ajeh! ajeh!
Ajeh! ajeh! ajeh!
Brother oh Sister oh
No dey Dabaru your country
Uncle oh Aunty oh
No dey Dabaru your country
Officer ati youth oh
No dey Dabaru your country
Market woman politician
No dey Dabaru your country
Cutie Baby oh!
Written by: Victor Akaolisa Abaruo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...