album cover
Oh Yeah
6
Afro-Pop
Oh Yeah was released on September 26, 2021 by 2804687 Records DK as a part of the album Happy Ending (Ep)
album cover
Release DateSeptember 26, 2021
Label2804687 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jeffrey Godgift Abaribote
Jeffrey Godgift Abaribote
Songwriter

Lyrics

Yeah yeah, yeah yeah yeah ya
Yeah Yeah
So many things wey Dey inside head oh
So many times I Dey face my fears
This very time she come for my gate ohh
She carry gun she carry machette
Many many things I gat for my chest
I Dey try to live I Dey live on grace
Yeah Oh My God Oh Janeth
She carry fire she carry back ohh Back Oh
Oh No
Girl you body bad I, girl your body bad I swear
Oh No
She carry fire, fire wey Dey burn my head.
Oh No
Girl you body bad I, girl your body bad I swear
Oh No
She carry fire, fire wey Dey burn my head.
You tell a man dem Jo Jo
I wan tell em make you jo jo
I wan feel you make you Jo Jo
I wan tell em make you Jo Jo Jo
Tell a man dem Jo Jo
I wan tell em make you jo jo
I wan feel you make you Jo Jo
I wan tell em make you Jo Jo Jo
Oh yeah, Oh Yeah
Oh yeah, Oh Yeah
E no be you e be me
My brain Dey tik like a tiktok
NormalLy I can't breathe
She fire down I fire liquor Liquor
Oh No
Girl you body bad I, girl your body bad I swear
She carry fire, fire wey Dey burn my head.
Oh No
Girl you body bad I, girl your body bad I swear
She carry fire, fire wey Dey burn my head.
You tell a man dem Jo Jo
I wan tell em make you jo jo
I wan feel you make you Jo Jo
I wan tell em make you Jo Jo Jo
Tell a man dem Jo Jo
I wan tell em make you jo jo
I wan feel you make you Jo Jo
I wan tell em make you Jo Jo Jo
O h yeah, Oh Yeah
Oh yeah, Oh Yeah
So many things wey Dey inside head oh
So many times I Dey face my fears
This very time she come for my gate ohh
She carry gun she carry machette
Oh No
Girl you body bad I, girl your body bad I swear
Say she carry fire, fire wey Dey burn my head.
Oh No
Girl you body bad I, girl your body bad I swear
Say she carry fire, fire wey Dey burn my head.
You tell a man dem Jo Jo
I wan tell em make you jo jo
I wan feel you make you Jo Jo
I wan tell em make you Jo Jo Jo
Tell a man dem Jo Jo
I wan tell em make you jo jo
I wan feel you make you Jo Jo
I wan tell em make you Jo Jo Jo
O h yeah, Oh Yeah
Oh yeah, Oh Yeah
Written by: Jeffrey Godgift Abaribote
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...