Lyrics

Mek I just talk am The day wey this gentle people no dey Call me- (God go-) Agba siddon joor If no be this man, I swear to God Come out if I no beat you for there I no vex reach Thunder go, I go carry, I go scatter I go comot your teeth just now You think say na play (you wan beat me?) Emi omo ologo ah Dem wan to try but I say dem no know Say I get e God and he's very big oo If dem wan bite me, I comot their teeth oo Na who be their meat o? Emi omo ologo (logo, yeah o) Dem wan to try but I say dem no know (no know, yeah o) Say I get e God and he's very big oo ah If dem wan bite me, I comot their teeth oo Na who be their meat o? Eh Dem study me like mathematics Still dem no pass, I'm problematic I no get manual, automatic And I go zoom-zoom like Aston Martin Aston Martin, omo mosheyatin Emini Victor Makanaki Shey you get the format, na formatic I don dey chop life, na normal thing Na normal thing oo As dem see me dem don dey shake o Na my matter dem wan debate oo Dem wan chase me but e don late oo E shock dem say I don dey rate oo Come make we join celebrate ah My people dem dey relate am Baby mi je ka relate ahn Na celebration, omo you go dey town Emi omo ologo (logo, yeah) Dem wan to try but I say dem no know (no know) Say I get e God and he's very big oo (biggi God o) If dem wan bite me, I comot their teeth oo Na who be their meat o? Emi omo ologo (logo, yeah o) Dem wan to try but I say dem no know (no know, yeah o) Say I get e God and he is very big oo (very big God oo) If dem wan bite me, I comot their teeth o Na who be their meat o eh? Ori-ade l'ori mi, aje o, l'ori mi, aje o If you wan try to test me, forget am Ori-ade l'ori mi, aje o, l'ori mi, aje o I can achieve it all forever Normal thing eh As dem see me dem don dey shake o Na my matter dem wan debate oo Dem wan chase me but e don late oo E shock dem say I don dey rate oo Come make we join celebrate oo My people dem dey relate am Baby mi je ka relate am Na celebration, omo you go dey town Emi omo ologo (logo, yeah) Dem wan to try but I say dem no know (no know) Say I get e God and he's very big oo (biggi God o) If dem wan bite me, I comot their teeth oo Na who be their meat o? Emi omo ologo (logo, yeah o) Dem wan to try but I say dem no know (no know, yeah) Say I get e God and he's very big oo (very big God oo) If dem wan bite me, I comot their teeth oo Na who be their meat o eh? (Dem no born you well) I go comot your teeth just now Before I go inside cell (Swaps) (wait, wait) Leave this idiot sir (Swaps) How dare you want to dare me? Who this man in the first place? Because this space, if no be this man that had this This space, if no be this man that had this Respect the government authority Kookoorukoo
Writer(s): Victor Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out