Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wande Coal
Wande Coal
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Aikore Abulimen
Aikore Abulimen
Songwriter
Joseph "Screwface" Charles
Joseph "Screwface" Charles
Songwriter
Olutowa Ojosipe
Olutowa Ojosipe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bruno
Bruno
Producer
Joseph "Screwface" Charles
Joseph "Screwface" Charles
Producer

Lyrics

Helalo, wana keledosa Fundemekaba, won lobi, Wande Coal ah Beeni debo, my name is Iskaba Won ni fe lo I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way When, when, no shingbain When the money no dey, omo no shingbain When, when, no shingbain Mo sise mi o sun, no shingbain When, when, no shingbain When the money no dey, no shingbain When, when no shingbain I dey double hustle I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way Iya godogbo ko godogbo Mushin ajina, Mushin mo ti jina Mm, iya godogbo Eh olowo Mm, mo ti d'olowo Eh, mo ti d'olowo Na him lift me up, e no give me up Na him send this money my way, e no give me up (olowo) I go find my way (I go find my way), any day I go find my way Na God bless me my way, na Him send this money my way (iskaba) Fashionista (iskaba), man a pull up Iniesta (iskaba) Fiesta, fiesta (iskaba), when I pull up, a fiesta Ayy, fashionista, man a pull up Iniesta Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta (iskaba) There's a melody in our heart In our heart, there's a melody, there's a melody Melody in our heart Melody in my heart Me girl will win my heart You know we get level... We will, we will win my heart Mm, will win my heart Mm, you will win my heart Will win my heart I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I get wetin I wan use the money do wey dey come my way
Writer(s): Rob Persaud, Michael Mcgarity, Mark Race, Joseph Berger, Matthew Charley Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out