Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akwuba Charles Ugochukwu
Akwuba Charles Ugochukwu
Songwriter
Anidugbe Oluwatobiloba
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Coublon
DJ Coublon
Producer

Lyrics

Yo Won ni gan-gan-gan-gan (DJ Coublon) Won ni gan-gan-gan-gan, yaga oh Shey make I come your place? (Yes) Shey Hennessy go dey? (Yes) What about the babes? (Yes), babes from UK? Sh'oma le mi lole? (No), tinba fa gobe (no) Can I touch your ekele? Ekele to ni Ikebe Island boys (yes), wey dey carry boys (yes) Shey dem get money? My kind money Oluwa loni ganja, iwin loni igbo nla Vado loni vibe, Fela loni Shrine I just wan flex Make nobody hala for my head And if I push your button, you go push my button I go rock your body, oh-oh See, I just wan flex Make nobody hala for my head And if I push your button, you go push my button I go rock your body, oh-oh I don't know K'aya fun won (k'aya fun won) Se k'aya fun won oh? K'aya fun won (k'aya fun won) Se k'aya fun won oh? K'aya fun won (k'aya fun won) Se k'aya fun won oh, ah? (Owo lowa l'Opay, ah) K'aya fun won (ayy) Se k'aya fun won oh? (Ah) K'aya fun won (ayy) Se k'aya fun won oh? (Ah) K'aya fun won (ayy) Se k'aya fun won oh, ah? (Owo lowa l'Opay) Vado oosha, Vado Vado ma pami na Vado ma pami na, kimon This a vibe I say my life just dey sweet (yes) E be like I put sugar (yes) No carry that bad energy come my side My homies say I razz My homies say I bad (yes) Homie gonna drink anything you put for the glass Gidi girls (yes), where you dey? Girl, I'm in the mood, make I show my face I don't know how to party (I don't know) But I learnt from parties, ooh, never to be caught unfresh I just wan flex Make nobody hala for my head And if I push your button, you go push my button I go rock your body, oh-oh See, I just wan flex Make nobody hala for my head And if I push your button, you go push my button I go rock your body, oh-oh I don't know K'aya fun won (k'aya fun won) Se k'aya fun won oh? K'aya fun won (k'aya fun won) Se k'aya fun won oh? K'aya fun won (k'aya fun won) Se k'aya fun won oh, ah? (Owo lowa l'Opay, ah) K'aya fun won (ayy) Se k'aya fun won oh? (Ah) K'aya fun won (ayy) Se k'aya fun won oh? (Ah) K'aya fun won (ayy) Se k'aya fun won oh, ah? (Owo lowa l'Opay) Ka ya'owo fun won (Na-na, na me dey make sound master) Vado, number one, ay
Writer(s): Charles Ugochukwu Akwuba, Oluwatobiloba Sikiru Anidugbe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out