album cover
Dancia
1
Afro-Beat
Dancia was released on October 9, 2021 by BHS ENTERTAINMENT as a part of the album Dancia - Single
album cover
Release DateOctober 9, 2021
LabelBHS ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Stanley Chukwuemeka Odogwu
Stanley Chukwuemeka Odogwu
Songwriter

Lyrics

Uh
You already know
ODG on the beat again
Anjonu lo se beat
Okay let's flow
Okay
Ori ti ba mi se
Mon no owo eh
Eleda ba mi se
Mo n Sa owo eh
Ori ti ba mi se
Mo n gba ope oh eh
Eleda ba mi se mo n nor owo
Eh !
So everybody Dancia
Baba God wey give me this beat
Himself he Dey Dancia
The Angels wey Dey for heaven
Themself dem Dey Dancia
My fellow Nigerians
I say this year we go Dancia
My president go hear this one himself he go Dancia
My fellow governors
I say this year we go Dancia
Friends and families
Foes I say we go Dancia
My mama go hear this one
She sef she go Dancia eh ehh
My papa na deeper life
But himself he Dey Dancia
Even my girlfriend go hear this one she go Dancia
My fellow musician
Wizzy I say you go Dancia
Even myself wey Dey sing
This year I go Dancia Ehhh
Spirit producer
I say this year you go Dancia
My brothers and sister
I say this year Una go Dancia
Even my enemies
Go hear this one them go Dancia
Even for church
All my pastors them Dey Dancia
Ehhhh eh
Okay , uhh
I wan tell you something o
No be story
Pikin wey say
Him mama no go sleep
En sef no go sleep
Spirit producer
As you say I no go sleep
I collect sleep for your eye sef
Oya let's flow
You wan dance ?
Me I come make money o
But at the same time
Eh
Ori ti ba mi se no owo eh ehh
Eleda ba mi se mo n ya owo eh
Ori ti ba mi se mo n gba ope o eh
Eleda ba mi se mo no owo eh
So everybody Dancia
Dancia Dancia Dancia ehh
Even if you no get money this year you go Dancia
Even for sick bed
You go hear this one you go Dancia
I say this this year
All of us I pray we go
Dancia ehhh
Bhs my crew
I pray this year we go Dancia
For all my ****
Wey dey for street
I say we go Dancia
Dangote yourself go hear this one you go Dancia
Obasanjo go hear this one
Himself he go Jingleee eh
Eh eh !
Written by: Stanley Chukwuemeka Odogwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...