album cover
Shayo
46
Music
Shayo was released on October 10, 2021 by Naki Music as a part of the album Best Life - EP
album cover
Release DateOctober 10, 2021
LabelNaki Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
LADe
LADe
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jabulani
Jabulani
Producer

Lyrics

Mr Jabulani, brrr yeah yeah yeah
Vibes man in ah the place
Naki music, LADe
Na why, sometimes i just wanna dey my vibe
Na why, sometimes i no dey fit show online oh
I dey my lane oh, make dem no dey
I dey my lane oh
Nobody sabi pass
Wetin you sabi somebody sabi pass
Na why you need to hustle fast
Make you no carry last
Make you no carry last, before your matter go dey cast
Nobody sabi pass
Wetin you sabi somebody sabi pass
Na why you need to dey hustle fast
Make you no go carry last
Make you no go carry last, before your matter go dey cast
Why them analyze me
Why dem wanna kobalise
Bad man no fit compromise me
Say dem no fit to change my IP
No use talk to baptize me
Oluwa dey sanctify me
No need to advice me
Na only me dey energize me, yeah
Na why sometimes, i just wanna dey my vibe
Na why sometimes, i need a girl way go hold me down
I need to hold me down
I need to cool me down
I need to cool me down
(No no no no)
Na why sometimes, i just wanna dey my vibe
Na why sometimes, i meed a girl to hold me down
Say wey go hold me down
I need to cool me down
I need to cool me down
Sometimes i wanna shayo (shayo shayo)
I wanna shayo (shayo shayo)
Eba mi ko hennessey wole oh
Moti shayo tan, mio lo'le oh
Eja ka shayo (shayo shayo)
Aeh eje ka shayo (shayo shayo)
Toba le shayo ko wole oh
Toba shayo tan m'ona ile oh
Bad as e bad sapa no go fit hold me down
I get fans owu no go blow me down
Nothing go slow me down
Because problem no dey finish
Na why dey japa for the billing
Make dem no go see me finish
K'ara ye ma ribi mu mi, me let them know say
Na why sometimes, i just wanna dey my vibe
Na why sometimes, i need a girl wey go hold me down
I need to hold me down
I need to cool me down
I need to cool me down
(No no no no)
Na why sometimes, i just wanna dey my vibe
Na why sometimes, i need a girl wey go hold me down
Say wey go hold me down
I need to cool me down
I need to cool me down
Sometimes i wanna shayo (shayo shayo)
I wanna shayo (shayo shayo)
Eba mi ko hennessey wole oh
Moti shayo tan, mio lo'le oh
Eja ka shayo (shayo shayo)
Aeh eje ka shayo (shayo shayo)
Toba le shayo ko wole oh
Toba shayo tan m'ona ile oh
(Shayo shayo)
(Shayo shayo)
(Shayo shayo)
(Shayo shayo)
Because problem no dey finish (shayo shayo)
Na why i dey japa for the billing (shayo shayo)
Make dem no go see me finish (shayo shayo)
K'ara ye ma ribi mu ni (shayo shayo)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...