Music Video

EMEY - Where The Money
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Listen to Where the Money - Single by Emey
ALBUMWhere the Money - SingleEmey

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ememete Aniefiok Akpan
Ememete Aniefiok Akpan
Songwriter

Lyrics

Ah Shebi you don see Some thing like this Inside my money I dey work, I de hustle I de try to dey top up Some people dem dey try to de fuck up B2 on this one again now It's Emey! Make I tell you wetin I see for street Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey... So me call you Mister Chairman See I been calling on ya make you tell me What's my MTCN number Cos me want no lamba see I been counting on ya Make you make time to do the transfer Everyday you say make I de wait 24/7 I don de wait What you come de do I don de hate Money when I make I no dey waste Babylon coming See the people running See the people fighting Then the mountain burning Cos you'ready know that We are not stopping Winners analyze and we never quitting Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey... Demma acting lonely mehn Nobody holy pass Me I got to do what I really got to do Make you never ever ever come try to trespass I was born in warri and warri no carry last Make you know some people demma bad Demma roll you down dey hold your cash Demma run you like malaria mosquito Demma bad Make you know some people demma bad Demma roll you down dey hold your cash Demma run you like malaria mosquito Demma bad Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the owo dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the muller dey Where the sika dey Dey... Where the money dey Where the owo dey (where the hustle dey) Where the sika dey Dey...
Writer(s): Ememete Akpan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out