album cover
Young Boy
12
World
Young Boy was released on October 24, 2021 by Independent as a part of the album Definition - EP
album cover
Release DateOctober 24, 2021
LabelIndependent
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Credits

PERFORMING ARTISTS
Feyisara
Feyisara
Music Director
Hazino
Hazino
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Hbeat
Hbeat
Producer

Lyrics

Everyman get him own cassava
Whether big or small no wahala oh
Young boy just wan get hin dollars
Young boy wey no like to suffer gan
Young boy like to always Dey on him own
Young boy focus on his life and him goals
Dem no know when young boy e Dey Adugbo
Cus' young boy Dey always like to Dey for him zone
Young boy go really like to get Bentley
Enemies yapa wan Plenty plenty
Wan pejoh lori mi wan pejoh Lori Mi
But as omo ologo I'm always representing
Young boy go really like to get Bentley
Enemies yapa wan Plenty plenty
Wan pejoh lori mi wan pejoh Lori Mi
But as omo ologo I'm always representing
Oya wan Lenu Bi Moshey Shey (Bi Moshey shey)
Oya wan lenu bi Moshey gun igi we koja ewe
Wan Shey ogun simi oh koran mi Koran Mi Seh
Wan ta Ofa simi seh Ko wole Ko wole seh
Make I no lie ogun idile poh gan
But my mummy prayer, e dey make me stand tall
wanti gbe ogun timi wanti ro boya mafoh
Oke laiye mi, mio ni ever jabo
Make I no lie ogun idile poh gan
But my mummy prayer, e go make me stand tall
Wo lo gbogun timi wanti ro boya mafoh
Oke laiye mi, mio ni ever jabo
Oya wan Lenu Bi Moshey Shey (Bi Moshey shey)
Oya wan lenu bi Moshey gun igi we koja ewe
Wan Shey ogun simi oh koran mi Koran Mi Seh
Wan ta Ofa simi seh Ko wole Ko wole seh
Young boy like to always Dey on him own
Young boy focus on his life and him goals
Dem no know when young boy e Dey Adugbo
Cus' young boy Dey always like to Dey for him zone
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...