Lyrics

Bad boy energy All my guys them too dey para Owo ninu bundle Money wey Dey cause wahala You see Ur girlie wan follow me Say u no dey treat am well I tell her make she come to my place Me I no go kiss and tell o All of my boys pull up in convoy High tension with problem Oshey Mandema fresh and clean o Man get sauce like Gino All of my boys them pull up in convoy High tension with problem Oshey Mandema fresh and clean o Man get sauce like Gino She tell me say she feeling the vibe I don't what I'm feeling na money Dey my eyes All my guys we Dey grind na Dollar We Dey find Chairman wey Dey try na chairman wey Dey grind No be lie I'm a very bad boy All man dem know If ur girl come thru She go get down low Yuh Omo We go bend am o If she send aza We go send am o ooh no All my guys them rich ooh We don't play no body no no All my guys them fresh ooh No hard drugs only kpolly yoh yoh Tell all them girls make them jubady The money long and the money Chock chock Tell all them girls make them jubady the money long and the money chock chock Bad boy energy All my guys them too dey para Owo ninu bundle Money wey Dey cause wahala You see Ur girlie wan follow me Say u no dey treat am well I tell her make she come to my place Me I no go kiss and tell o All of my boys pull up in convoy High tension with problem Oshey Mandema fresh and clean o Man get sauce like Gino All of my boys them pull up in convoy High tension with problem Oshey Mandema fresh and clean o Man get sauce like Gino Bad boy Energy all of my guys too they para Bad boy Energy all of my guys too they para
Writer(s): Osahenoma Okuomose Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out