album cover
Peru (refix)
30
Afro-Beat
Peru (refix) was released on October 15, 2021 by 3239564 Records DK as a part of the album PERU (refix) [refix] - Single
album cover
Release DateOctober 15, 2021
Label3239564 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oyebamiji Timileyin Nathaniel
Oyebamiji Timileyin Nathaniel
Songwriter

Lyrics

Oh my God
As I dey drop my sound
Dem girls dey dance
Mogbe
The way you whine that back ileke maja
When I said I'm loose she con dey shy
Omoge
If I write some blues she go dey my line
Peru para
Peru don dey para
Peru para
And I no want your palaba
Peru para
Say I get bae for Indonesia
Peru is loooooooooo
She don fall my hand
I'm dropping bars and gbedu
Wey go burst your meduu
As I dey sing for Peru
E con dey make her gawu
Won ni won wa mi
Won ni won wa mi
Na money I Dey find so biani
So any update ko ja mi
If you ain't talking money please ko fashi
Won ni won wa mi
Won ni won wa mi
Na money i dey find so biani
So any update ko ja mi
I Dey carry Peru go Germany
Say na money i dey find
Say na money i dey find
O yeah yeah
Say na money i dey find
Say na money i dey find
Say na money i dey find
Written by: Oyebamiji Timileyin Nathaniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...