Lyrics

E don burst If e dey your body, put body E no dey your body, comot body If e dey your body, put body E no dey your body, comot body If e dey your body, put body E no dey your body, comot body If e dey your body I say, put body If e no dey your body, comot body ah (I say money stop nonsense) Comot body, comot body Comot body If e dey your body, put body E no dey your body, comot body If e dey your body, put body E no dey your body comot body (Hustle night and day) Comot body, comot body Comot body, comot body Anytime you see me high I dey on my molly Anytime you see me high I dey on my money Anytime you see me high I'm high on my money Onyeoma, onyeoma, onyeoma 2kay Onyeoma, onyeoma, onyeoma 2kay The money plenty, hey (Investor Zillion) The money plenty, hey (Beamer lagger) The money plenty, hey (Chima) The money plenty (Yo poppy) The money plenty, hey E plenty You no get money make you tell me why you get pocket o This kind money no be the money wey dey for wallet o (man like Chico) The money long, the money long E no go finish o (Papi Chulo) The money long, the money long E no go finish o (Tata, Tata) If you get money (Ye) If you get money If you get money (Ye) Abuja girls go like you Who no get money Who no get money You no get money Nobody go send you If you get money If you get money If you get money Lagos girls go like you Who no get money Who no get money Who no get money Nobody go send you Anytime you see me high I dey on my molly Anytime you see me high I dey on my money (Aaron Samuel) Anytime you see me high I'm high on my money Onyeoma, onyeoma, onyeoma 2kay Onyeoma, onyeoma, onyeoma 2kay If you get money If you get money Port Harcourt girls go like you You no get money ah ah You no get money Who no get money Nobody go send you
Writer(s): Abinye David Jumbo, The Gbedu Collective Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out