album cover
Mansa
29
R&B/Soul
Mansa was released on November 11, 2021 by Sad Island Limited as a part of the album Full Stack
album cover
Release DateNovember 11, 2021
LabelSad Island Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Twiss Tosin
Twiss Tosin
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Papi Gunzo
Papi Gunzo
Producer

Lyrics

Ahn, Wetin be this
Me I no dey target another person cuz me no dey miss
Said I no dey want no wahala o
Ehn ehn
I say na me go love you proper o
Ehn ehn
Make I be your mansa, aye
Telling me make I go faster, my way
I go be your mansa o, jaiye
Telling me make I go faster, my way
Yeh
Shawty come whine, she looking ice and cream
You know what a man can see
Looking ice and cream
You know what a man can see
The way you moving your body
E don dey cause commotion
Abegi steadily put it upon me
And you dey want all the money when you dey want all the loving
So tell me why you dey call me your johnny
E be you wey dey for my heart like panana (mad)
Panana panana
Oya wa lo jaiye ori e falala
Make I be your mansa, aye
Telling me make I go faster, my way
I go be your mansa o, jaiye
Telling me make I go faster, my way
Yeh
Shawty come whine, she looking ice and cream
You know what a man can see
Looking ice and cream
You know what a man can see
In case you don't know that
Ah, mad
Ah, mad
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...