album cover
Mindset
57
Afro-Beat
Mindset was released on November 18, 2021 by YUNGSAM as a part of the album Que Sera Sera
album cover
Release DateNovember 18, 2021
LabelYUNGSAM
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yungsam
Yungsam
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emomotimi samuel
Emomotimi samuel
Songwriter

Lyrics

Everyday my mind set
na to blow
And I go break anything
Wey go block my road
Everyday my mind set
na to blow
And I go break anything
Wey go block my road
The blessing go reach everybody
as far u dey work u dey Pray
The blessing go reach everybody
The blessing go reach everybody
as far u dey work u dey Pray
The blessing go reach everybody
All my focus nai I put for my work
Me sef I go meet up
I no wan slow
I no wan slow
Back then them be look down on me
Them no believe me
When I cast them know say omo boy
The boy e dey para oo
I no stop I move on I stand tall
Them be wan fall me
I call God e pick up
E pick up e phone e answer the boy
Everyday my mind set
na to blow
And I go break anything
Wey go block my road
Everyday my mind set
na to blow
And I go break anything
Wey go block my road
The blessing go reach everybody
as far u dey work u dey Pray
The blessing go reach everybody
The blessing go reach everybody
as far u dey work u dey Pray
The blessing go reach everybody
Grinding all day to get what I want
I no wan wake up
make I no see food to chop
So I big up my self
Just do my best
Leave am for God
To do the rest
To do the rest
Them rise me pressurized me
Frustrate me nack me
Kpos me downgrade me
Nothing then no use my eye see
The blessing go reach everybody
as far u dey work u dey Pray
The blessing go reach everybody
The blessing go reach everybody
as far u dey work u dey Pray
The blessing go reach everybody
Written: Yungsam
Written by: Emomotimi samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...