album cover
Wayo
13
Afro-Pop
Wayo was released on July 16, 2021 by 3407393 Records DK as a part of the album Wayo - Single
album cover
Release DateJuly 16, 2021
Label3407393 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM69

Credits

PERFORMING ARTISTS
GEMS
GEMS
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uloma Ojinmah
Uloma Ojinmah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Frontline Sound
Frontline Sound
Producer

Lyrics

Mr John
You want to hammer
You want to show everybody say
Your hustle don pay
You say to Paul
Oya show me the way (Abeg show me the way na)
You want to give your soul away because of money
Eh eh na wayo o
Don't listen to the voices of this world
No fall for wayo o
Dem go give you stone
Come tell you say na bread
But na only good things Jesus dey give
Na only blessings, favour and grace
Na so so good things Jesus dey give
Only put your mind
On top His word
Sister Mary (Ehh)
You want to marry
You want to tell everybody say
This is the date o
Even for church
Your matter na prayer point (Sherimama kerimama)
You come dey waka go up and down cos time is running
Eh eh na wayo o
Don't listen to the voices of this world
No fall for wayo o
Dem go give you stone
Come tell you say na bread
Na only good things Jesus dey give
Na only blessings, favour and grace
Na so so good things Jesus dey give
Only put your mind
On top His word
Only put your mind
On top His word
Eh eh na wayo o
Don't listen to the voices of this world
Na mega wayo o
Dem go give you snake
Come tell you say na fish
Na only good things Jesus dey give
Na only blessings, favour and grace
Na so so good things Jesus dey give
Only put your mind
On top His word
Na only good things Jesus dey give
Na only blessings, favour and grace
Na so so good things Jesus dey give
Only put your mind
On top His word
But seek ye first the kingdom of God and his righteousness
And all these things shall be added unto you
For what shall it profit a man
If he shall gain the whole world, and lose his own soul
For I know the thoughts that I think toward you, saith the LORD
Thoughts of peace, and not of evil, to give you an expected end
Written by: Uloma Ojinmah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...