album cover
Masta Jam
1,420
Afro-Pop
Masta Jam was released on November 25, 2021 by Nú Baby as a part of the album Masta Jam - Single
album cover
Release DateNovember 25, 2021
LabelNú Baby
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nú Baby
Nú Baby
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogunwomoju Tolu
Ogunwomoju Tolu
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Godomarr
Godomarr
Producer

Lyrics

Over sabi dey kill person
I no dey lie
I hope you dey learn lesson
So Bobo shine your eye
Mo Jaiye till 6:30
Because I know my time
I hope you go learn lesson
Over sabi dey kill person
Ko to ye won o
Mo rin tan o
E si ma riran wo
E si ma se'danwo
Ko to ye wan o ye
Mo salo o
E si ma riran wo
E si fe se'danwo
La La illai
I talk am like that, i tell you my mind
La La illai
And if i dey lie, you cut my eye
La La illai
I tell you my mind, i tell you my mind
I know what i like
Won se'danwo
Mo tin na'wo
Won se loading
What i don't do
No be zobo
Thought i told you
Wan ja lingo, ni toronto
Ni taraba, wan ja wire
Masta masta, give dem lamba
Ask about me, askamanya
Ko to ye won o
Mo rin tan o
E si ma riran wo
E si ma se'danwo
Ko to ye wan o ye
Mo salo o
E si ma riran wo
E si fe se'danwo
La La illai
I talk am like that, i tell you my mind
La La illai
And if i dey lie, you cut my eye
La La illai
I tell you my mind, i tell you my mind
I know what i like
Wololo wololo wololo...
Written by: Ogunwomoju Tolu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...