album cover
Maye
40
Hip-Hop/Rap
Maye was released on November 20, 2020 by 3406335 Records DK as a part of the album Halves & One Freestyle - EP
album cover
Release DateNovember 20, 2020
Label3406335 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Toluwalase Badmus Joseph
Toluwalase Badmus Joseph
Songwriter

Lyrics

Oh na...
Yeahiii...Yeh
Oh na na na...Welcome 2 Milan
Hook
Ai
Many People living with pressure...
E gbo kini Pressure ?
Ai ! 2 fingers with man dem
(Inhale) We dey killi the pressure
Chorus
E gbor wetin really happen to the Maye ?
Duro ! Make I clear you...omo Ko kan Aye
No explanation ! You just pay my dough
Cos I don paste my details..oga pay make I go
Alaye wetin really happen to the Maye ?
Duro ! Make I clear you...omo Ko kan Aye
No explanation ! You just pay my dough
Cos I don drop my details..oga pay make I go
Bridge
Oya
Who you wan dey yan yan yan
Who you wan dey yan yan yan...Hush !
Who you wan dey yan yan yan
Who you wan dey yan yan yan...Hush !
Verse
Bros who you wan start to dey pressure
Alagidi you go die for Detention
Cos if you no pay my money...
Pay my Muller
Iya re n be ninu Cooler
Sheybi o gbo'wo tan...o fe wa japa
O fe ma f'owo mi Gapa
Omo No dulling...Je kin w'ago
O Ku iseju eight...Awon sojo n be lenu gate
Chorus
E gbor wetin really happen to the Maye ?
Duro ! Make I clear you...omo Ko kan Aye
No explanation ! You just pay my dough
Cos I don paste my details..oga pay make I go
Alaye wetin really happen to the Maye ?
Duro ! Make I clear you...omo Ko kan Aye
No explanation ! You just pay my dough
Cos I don drop my details..oga pay make I go
Bridge
Oya
Who you wan dey yan yan yan
Who you wan dey yan yan yan...Hush !
Who you wan dey yan yan yan
Who you wan dey yan yan yan... !
Kia kia oya roll me the kpoli
*****************codeine
Mi o fe'jor...I don't want any story
But roll me the kpoli...ohhhh na
Ta jor shey transaction
O wa fe gbowo mi japa
Empire, kini ka shey fun ?!!
Hook
Many Many people living with pressure...
E gbo kini Pressure ?
2 fingers with man dem
(Inhale) We dey killi the pressure
Outro
Many many people living pressure
Ohhh
2 fingers with the Man dem
We dey sha manya
Sha manya
Empire Mixed it !
Written by: Toluwalase Badmus Joseph
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...