album cover
Hustle
album cover
Hustle was released on December 3, 2021 by Platoon as a part of the album Omolade (The EP)
December 3, 2021
LabelPlatoon
LanguageEnglish
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Shout out to my **** wey dey work, oh
And to the girls wey no dey sleep, oh
Dem say ashawo no be work, oh
You tell them, say a sister need to chop, oh
She say if I give you my Aza
Shey you go fit to do me the transfer
But if e no be so, no dey talk, oh
You no get any right to tell me shit
[Verse 2]
'Cause money make
Money make shade run away
Follow boni face, boni face, I swear, hustle, oh
'Cause if money dey, money dey
Nobody go take you play
Because of money eh, money eh, my guy
Hustle oh, hustle oh
Hustle oh, hustle oh
[Verse 3]
Shout out to my people wey dey hammer
But if dem call your phone, you no dey answer
We say make dem show us the way
A year later we still dey wait, oh
But if poor man start to wire
Dem go talk, go talk, go put mouth for your matter
But if e no be so no dey talk, oh
You no get any right to tell me shit
[Verse 4]
'Cause money make
Money make shade run away
Follow boni face, boni face, I swear, hustle, oh
'Cause if money dey, money dey
Nobody go take you play
Because of money eh, money eh, my guy
Hustle oh, hustle oh
Hustle, oh
Hustle oh, hustle oh
Written by: Okolobi Sam Kelvin, Oyetundun Omolade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...