Music Video

Featured In

Listen to The Bank Statements by Banky W.
ALBUMThe Bank StatementsBanky W.
Listen to African Gospel featuring Banky W.
PLAYLISTAfrican GospelApple Music African
Listen to Banky W Essentials featuring Banky W.
PLAYLISTBanky W EssentialsApple Music African

Credits

PERFORMING ARTISTS
Banky W.
Banky W.
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olubankole Wellington
Olubankole Wellington
Songwriter
Cobhams Asuquo
Cobhams Asuquo
Songwriter
Henry Nonso Enebeli
Henry Nonso Enebeli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Cobhams Asuquo
Cobhams Asuquo
Producer

Lyrics

Yes, you are far from the regular The life of the party I wanna be exactly where you are (yeah, yeah, yeah) E be you wey dey burst my medulla (ewo) As you dey totori mi with the vibe wey dey sweet me pass sugar (kai) As you dey kill me with the gbas Kill me with the gbos On the dance floor (yeah), murder she wrote (yeah) This your fire dance, dey make me catch cold (cold) Girl you get the talent, go ahead and let it show 'Cause I love the way you jo, jo, jo Fun mi like so, so, so Dem no fit to measure to my baby Atewo for my baby Yes, I love the way you jo, jo, jo Fun mi like so, so, so Dem no fit to demo for my baby Atewo for my baby My baby good, baby bad oh yea If you see the way she move, she mad oh Oya enter the groove issa jam oh I dey the mood, make we do- Me tell her, me tell her "Who's your Zaddy?" I'm feeling good 'cause my boo's a baddie I'm feeling nice 'cause my wife's a hottie Any other kind, dem be photocopy Oh my Lordi And me no send nobody, no You look takeaway and I go carry, go Aye mi, temi ba mi, wo I don hit the lotto, issa goal With the gbas, kill me with the gbos On the dance floor (yeah), murder she wrote (yeah) This your fire dance, dey make me catch cold (cold) Girl, you get the talent, go ahead and let it show 'Cause I love the way you jo, jo, jo Fun mi like so, so, so Dem no fit to measure to my baby Atewo for my baby Yes, I love the way you jo, jo, jo Fun mi like so, so, so Dem no fit to demo for my baby (dance for me) Atewo for my baby (yeah, yeah, yeah) She no dey hinder the ginger She got me tripping, I don't even need a visa I need her now, need her later Ma lo faraway, baby eh She no dey hinder the ginger She got me tripping, I don't even need a visa I need her now, no be later Omo don't go far 'Cause I love the way you jo, jo, jo Fun mi like so, so, so Dem no fit to measure to my baby Atewo for my baby Yes, I love the way you jo, jo, jo Fun mi like so, so, so Dem no fit to demo for my baby Atewo for my baby (yeah, yeah, yeah) My baby good, baby bad oh yea If you see the way she move e be mad oh Oya enter the groove issa jam oh I dey the mood, make we do the collabo (yeah)
Writer(s): Cobhams Asuquo, Olubankole Wellington Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out