album cover
Activate Am
1,161
Afro-Beat
Activate Am was released on January 28, 2022 by DADA as a part of the album Shea Butter Boy
album cover
Release DateJanuary 28, 2022
LabelDADA
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yung Dada
Yung Dada
Performer
Yaw Owusu Addai
Yaw Owusu Addai
Lead Vocals, Vocal Effects
COMPOSITION & LYRICS
Yaw Owusu Addai
Yaw Owusu Addai
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Drummakid
Drummakid
Producer

Lyrics

Mek u follow di activator
mek u activate am
mek u follow die activator
Activator
Mek u follow di activator
mek u activate am
mek u follow die activator
Shake it for daddy e be wasabi wey i go chop am
I guess she knows me she roll am up i smoke like jamaican
Party don start o enter di place mek i activate am
Soon as di gbedu dey enter body enter body aaaah
Baby rotate your waist mek u go go down
Mek dem know say plenty money dey around
Got di Midas touch i feel it in my hands
they want kill di vibe they can't stay a chance
Activator
Mek u follow di activator
mek u activate am
mek u follow die activator
Activator
Mek u follow di activator
mek u activate am
mek u follow die activator
As in enter di place activate by force
open di gate no go wait by force
wey she dey shake concentrate by force
who dey shutdown i go be my boys
Moti elevate moti Gbana boys dont get it twisted mi y3 Ghana Boy
Omu hw3 mi moves like Dancegod Lloyd
Oja shake your waist activate for the boy
Baby rotate your waist mek u go go down
Mek dem know say plenty money dey around
Got di Midas touch i feel it in my hands
they want kill di vibe they can't stay a chance
Activator
Mek u follow di activator
mek u activate am
mek u follow die activator
Activator
Mek u follow di activator
mek u activate am
mek u follow die activator
Written by: Yaw Owusu Addai
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...