album cover

Let Me Know

217Afro-Beat2021
album cover
Let Me Know was released on September 21, 2021 by Joules music as a part of the album Let Me Know - Single
ReleasedSeptember 21, 2021
LabelJoules music
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

This beat go make you mad o
Yo
Uh uh uh uh
Boy oleko deya so
She's a fine girl
And she knows that
Oh my baby set and she Carry back o
This your front sef (Ehn)
Mummy cerelac
I nor dey worry sef, you nor dey carry last
Things you do to me, I don't like
Small play you go just wan fight
Link up I dey wait outside
Let me know if you gon be mine
Things wey you do to me, I don't like
Small play you go just wan fight
Link up i dey wait outside
Let me know if you gon be mine
Tell me a lie and I go still believe
I nor fit chop baby I nor fit sleep
Just let me know let me know
Baby cause I love you (Wo wo wo)
Girl If you love me tell me make I know
Before person go come go turn olosho
Just let me know let me know
Baby cause I love you
Do you love me love me (Nahh)
Love me love me (Yeahhh)
Let me know let me know
Baby cause I love you
Do you love me love me (Nahh)
Love me love me (Yeahhh)
Let me know let me know
Baby cause I love you
Let me know let me know
Let me know if you ready to go
Are you ready to grab on my pole
Let me know if you're ready to blow
Let me know let me know (yeah yeah)
Tell me if you go show for the show
(Yeah yeah)
Bring the greens and we ready to go
(Yeah yeah)
Let me know if you ready to roll
Things you do to me, I don't like
Small play you go just wan fight
Link up I dey wait outside
Let me know if you gon be mine
Things wey you do to me, I don't like
Small play you go just wan fight
Link up i dey wait outside
Let me know if you gon be mine
Tell me a lie and I go still believe
I nor fit chop baby I nor fit sleep
Just let me know let me know
Baby cause I love you (Wo wo wo)
Girl If you love me tell me make I know
Before person go come go turn olosho
Just let me know let me know
Baby cause I love you
Do you love me love me (Nahh)
Love me love me (Yeahhh)
Let me know let me know
Baby cause I love you
Do you love me love me (Nahh)
Love me love me (Yeahhh)
Let me know let me know
Baby cause I love you (Woah uh oh yeah)
This This
Cause I love you
Nahhh, yeahh
Let me know let me know baby
Cause I love you
Woah uh oh yeah
Written by: Destiny Oghosa Osarenkhoe

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...