Lyrics

You fit give me casted update o With grace I go use am collect o Same road wey we treck we go ride Benz o Na man dey hustle oluwa dey bless E fit be your turn today Tomorrow blessing go come my way Na oluwa update sure pass Nke mu bu nkem mu o ye ye Nobody knows God's plans Anybody wey dey hustle get chance My own grace naked e no wear pant e dey grow everyday like a river side plant Onye ma echi o Onye ma uwa Onye ma echi o Onye ma uwa Onye ma echi onye ma uwa Echi di ime Nobody knows tomorrow Nobody knows tomorrow Nobody knows tomorrow Tomorrow is pregnant Update akolam Client akolam Dollar akolam Pounds akolam Onwu ike egbulam Owu asakwala nu mu o Echi di ime Popo afulam Osu imi afula Oko nshi afulam Ndi witch afulam Onwu ike egbulam Owu asa kwala nu mu o Echi di ime Onye ma mgbe oga eme zi nu Nobody knows when e go happen nu After the night we get the afternoon If God vex my cashout fit be double lu Nobody knows tomorrow Don't laugh a brother because say em dey borrow Na the same hand wey dey push wheel barrow Fit collect and start to cruise lambo You fit give me casted update o With grace i go use am collect o Same road wey we trek we go ride Benz o Na man dey hustle oluwa dey bless Onye ma echi o Onye ma uwa Onye ma echi o Onye ma uwa Onye ma echi onye ma uwa Echi di ime Nobody knows tomorrow Nobody knows tomorrow Nobody knows tomorrow Tomorrow is pregnant Update akolam Client akolam Dollar akolam Pounds akolam Onwu ike egbulam Owu asakwala nu mu o Echi di ime Popo afulam Osu imi afula Oko nshi afulam Ndi witch afulam Onwu ike egbulam Owu asa kwala nu mu o Echi di ime I remember when they tell me say my song e no go pass head bridge Say I must to wash my tongue before I make a hit But I tell them i am a Zion seed Shay na because of my sake oluwa bleed Each an everyday and night i dey pray When they hear my song they say na play I dey play But my mama tell me say na time e go take Timothy nwam jisike You fit give me casted update o With grace I go use am collect o Same road wey we trek we go ride Benz o Na man dey hustle oluwa dey bless ye ye
Writer(s): Timothy Sparkle Tee Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out