album cover
Karashika
1,703
World
Karashika was released on November 17, 2021 by Felani as a part of the album Karashika - Single
album cover
Release DateNovember 17, 2021
LabelFelani
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM184

Credits

PERFORMING ARTISTS
Felani
Felani
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Terrence bobby
Terrence bobby
Songwriter

Lyrics

Intro:
I need somebody to love
to love
ohh ohh yeah, ode
baby u Dey crack my code ye
baby I go need you love ye
Verse 1:
she dey for my lane no trouble
am a star now know but a humble
she touch my heart with her Lulu
your spell knock me out like a voodoo
everyday me wake and I say grace
to the Most High wey dey gimme life oo
thankful for peace of Mind
she just wanna free her mind
Pre Chorus:
if anybody cross your line
I go kpeme dem one time ooh
mad for your love likey runtown oo
all the girls dema dancing to my sound oo
ye ye
if anybody cross your line
I go kpeme dem Onetime oo
mad for your love likey runtown oo
all the girls dema dancing to my sound oo
to my sound oo
Chorus:
As she enter for di place ohh
all the boy dem
karashika karashika
karashika Karashika oooh
karashika karashika
karashika you dey cause confusion
Karashika Karashika
karashika Karashika ooo
Karashika karashika
Karashika am loving you ehh
Bridge:
ooww ohh yeah, ode
baby u Dey crack my code eh
baby I go need you love eh
ow ow ow ow ow ow ow ow
ohh yeah, ode
baby u Dey crack my code ye
baby I go need you love
your love ow ow owww
Karashika ye
Karashika baby oo
Karashika ehh yo
Karashika baby
Verse 2:
Enter my canoe make we dey padu dey go oh
oo oo Karashika
cuz she fine like monalisa
I fell in love with your body
like walls of Jericho
Karashika
karashi baby you you you you
shawdy your the reason woohoo
the reason i am learning this kungfu
yeah
the reason I wait like a mugu
your body nice no palava
we can couple it up
if u want another whiskey
I can double it up
if u want to know me baby
you can google it up
Baby oo
Pre-Chorus:
if anybody cross your line
I go kpeme dem one time ooh
mad for your love likey runtown oo
all the girls dema dancing to my sound oo
ye ye
if anybody cross your line
I go kpeme dem Onetime ooo
mad for your love likey runtown oo
all the girls dema dancing to my sound oo
yeah
Chorus:
ohh am in love am in love
am in love with a Karashika
Karashika Karashika
Karashika oo Karashika
Karashika
karashika you dey cause confusion
Karashika Karashika
karashika Karashika ooo
Karashika karashika
Karashika am loving you ehh
Written by: Terrence bobby
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...