album cover
My Time (feat. Blackborn)
5
Afro-Beat
My Time (feat. Blackborn) was released on December 10, 2021 by Jayysongz as a part of the album The Freestyle Tape, Vol. 1 - EP
album cover
Release DateDecember 10, 2021
LabelJayysongz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Okiki Juwon Oladejo
Okiki Juwon Oladejo
Songwriter

Lyrics

Jayyman
Jayysongz baby
Juwon lon korin fun e o
I know say my time go come n I no go rush am
You go love me n I no go force am
Mo ma shorire n I no go plus am
Gods blessings you no fit touch am o
It's not over till it's over o
Baba put me for him shoulder o
Na him say make I no bother o
I just want positivity just
Make i make i make am o
No time no time no time o
Sho da sho da sho da o
Ewa bami gbe igba ope
Make i make i make am o
No time no time no time o
Sho da sho da sho da o
Ewa bami gbe igba ope o
hmmmm oh nana... nana... hmmm
Say I've seen things o
Many things for my life wey dey stop in the ways of my needs o
So many **** for the streets wey no chop everyday dem believe o
As we dey work everyday we dey strive to the days wey we see up
Say make we pray make we big o
Say make we find our grace
Find good life
Fight through the days wey we want for our life
Make we dey go and make we dey strive
Fight for the days wey we want for our life
I say we dey move moving on to glory
Make we get more money make we pray unto the lord
Make I make I make am o
No time no time no time o
Sho da sho da sho da o
Ewa bami gbe igba ope
Make i make i make am o
Sho da sho da sho da o
No time no time no time o
Ewa bami gbe igba ope o
Ewa bami gbe ewa bami gbe igba ope o
Gbe igba Ope o gbe igba ope o
Jayysongz baby
Juwon lon korin fun e o
Written by: Okiki Juwon Oladejo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...