album cover
Lady
5
Afro-Beat
Lady was released on December 8, 2021 by 3476495 Records DK as a part of the album This is not happening - EP
album cover
Release DateDecember 8, 2021
Label3476495 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ayobami Olawale Quadri
Ayobami Olawale Quadri
Songwriter

Lyrics

You see this life, I Dey take am steady
Many many things I dey think myself
I no need live to impress ur setting
I just wan de, dey protect my self
If u see the shot I been take my self o
Say e be like load de ontop my chest
Then I realize say this life na setup
Every man go die but we still de go check up
Last last we go de
Energy wey I carry e go tey
I rugged no be say e de show face
I just de wan calm where she dey
Last last we go de
Energy wey I carry e go tey
I rugged no be say e dey show face
I just de wan calm where she dey
My lady, lady oh yea
My baby, baby oh yea
My lady, lady oh yea
My baby, my baby oh yea (yeah yeah yeah)
Wetin my eyes don see
Blessings on enemies oh yea
Cuz when the blessings don be
Dem sef no go worry me for neck
I Just dey sip my Hennessy
Call my baby make she cool my nerves
Dem go say na wey receipt?
Shey u say u sef go vex
Wetin i wish u i wish myself
Social media no care for less
I dey see myself, I been think I'm dead
Only God just de retrieve my strength
Things wey i go through go kill some men
No be by cult or by street na testing
No go de tink say u fii de check me
But I wan de calm so i need
My lady, lady oh yea
My baby, baby oh yea
My lady, lady oh yea
My baby, my baby oh yea (yeah yeah yeah)
Written by: Ayobami Olawale Quadri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...