Credits
PERFORMING ARTISTS
First P
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince Udo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fritzbeat
Producer
Lyrics
INTRO
(Fritzi on the beat)
No time for somebody (somebody)
ye ye ye
No time for somebody oh ho (somebody)
CHORUS
No time for somebody
somebody must to meet somebody
Somebody must to make that money
Somebody must to not act funny ye x2
VERSE
Plenty bottles in the Air
all I wanna do
is jaye
( owa yayayaa ya ya )
Put on your dancing shoes
you know..ye....ye x2
Mofe kolemole (Ase\') x2
Mofe bimolemo (Ase\') x2
Mofe lowo lowo (Ase\') x2
Mofe bimolemo (Ase\') x2
CHORUS
No time for somebody
somebody must to meet somebody
Somebody must to make that money
Somebody must to not act funny ye x2
VERSE 2
(Featuring :MR MIST)
I go inspire you
so make I do the things
wey go make you say
I no go tire you
(eh ye)
So make I fire you
spend money like otedola
cos e be you
wey inspire me oooo
(Featuring KALA )
No need to dey form boss o
Oga no dey pumpous
very soon dem go rush us o
as we dey sing
dem go turn up o ye ye
I want to make this money o
I want to chop this money o
Oluwa give me this money o
Make enemies dem no laugh me oooo
(ye ye ye Ooo oo)
CHORUS
No time for somebody
somebody must to meet somebody
Somebody must to make that money
Somebody must to not act funny ye x2
Written by: Prince Udo

