Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Lisbon Awiki
Lisbon Awiki
Songwriter

Lyrics

Hello Baby hafa na Baby ye endeyorka emi Studio ke ema emio Yenare doutimo I dey miss you Don't worry you hear, owey ezizor aremen Ye tenmen nane Ok Ehnehn baby Hmm Those people don pay you the show money? Byka gbemene ke gbawerimio Ok oh hmm Shey you know that my friend abi? Yeah Hmm Baby hmm her boyfriend don buy bone straight hair o H say he wan even buy her iphone 12pro max sef hmm Baby baby baby you dey hear me? No be clear eye boys take dey shook hand for bad thing yeah Poverty na disease wey dey make man head no correct yeah You see the cars and the house and the girls And the life of the dolce and Gabbana yeah Omo E dey person mind nobody wey no like better thing I swear eh chei Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor Kalakpo okosu aghepeide yenangogbadeke Lisbon Tubos Awiki edauketen aré Ekalatubou o but enetoruaghama eyearede Daumoyinmofatubou bra Ekpogbeneke oyafede Meh warri ogbome ewenigha ferekpofa Cement sibe motor soro abo yegbologha Oya yekemiyen weremiyo abo ebraghafa Edopaware Ebugha done so I ekitortua Uhn The streets of waff town seh emenemene Don Amasco fa weregha who goes Anemene And T-rol by my side mixtapes here and there I no get money to give girl only bebembele One day i beg my girlfriend make we break up No be say she fuck up but I tell her make she move on Sometimes e dey red and I no wan see her suffer Common money to buy cream I no dey see give her damn No be clear eye boys take dey shook hand for bad thing yeah Poverty na disease wey dey make man head no correct yeah You see the cars and the house and the girls And the life of the dolce and Gabbana yeah Omo E dey person mind nobody wey no like better thing I swear eh chei Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor My guys go Call me say make we go one side go dey I no dey gree follow no be say my mind no dey My girl go say make we go church but i dey give deaf ears Na that Jean and fine dress I no get to wear I knew my ex had a sugar daddy but you see Was scared to lose her I pretend to be cool with it, I lost her anyway Life no balance if na hardwork Dem take dey make am we for don balance Sometimes the way life dey go you no go understand The future looks bright but guy you go still need torch O Record deal kpo nanane ewouwo praise thy Lord Heys anegberime oko aniyorkedor No be clear eye boys take dey shook hand for bad thing yeah Poverty na disease wey dey make man head no correct yeah You see the cars and the house and the girls And the life of the dolce and Gabbana yeah Omo E dey person mind nobody wey no like better thing I swear eh chei Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor Oya ebugha oooh ooh oyakeme bamene Oya ebugha oooh ooh oyakeme diseimor
Writer(s): Lisbon Awiki Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out