Music Video

Featured In

Listen to Reggae Triplets: Natural Black, Prestige and Eljai by Natural Black, Prestige & Eljai
ALBUMReggae Triplets: Natural Black, Prestige and EljaiNatural Black, Prestige & Eljai

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Wegy prestige
Wegy prestige
Songwriter

Lyrics

Hmmm hmm Hmmm hmm hmm hmm Hmmm hmm hmm Hmmm hmm hmm hmm Hmmm hmm hmm Hmmm hmm hmm hmm And is your boy prestige oh oh Tonight I won party Cause Tomorrow I won commot All the sorrow for my body Hmmm hmm Hmmm hmmm hmm Tonight I won party Cause Tomorrow I won commot All the sorrow for my body Hmmm hmm Hmmm hmm hmm Even if the money nor Dey Me I nor one send Money nor Dey Me I just one flex Me I nor want anybody way go Go disturb me or stress me Even if the money nor Dey Me I nor one send Money nor Dey Me I just one flex Me I nor want anybody way go Go disturb me or stress me Me I nor Dey vex oh Me I nor Dey vex oh Me I just want to Dey flex oh Shay you know I nor like stress Oh Shay you know I nor like stress Oh Abeg abeg If nor be something wey go give Me joy for here Carry your matter make you put Am for your head Carry your billing make you put Am for you pocket oh Like Omah lay free my mind oh Shayo I just one high oh high oh Too many stress I nor one die oh Die oh oh oh Them nor go let you be For this economic Life hard and dem one they Bother me Oh... I nor Dey gree Oh... Just allow me be Tonight I won party Cause Tomorrow I won commot All the sorrow for my body Hmmm hmm Hmmm hmm hmm Tonight I won party Cause Tomorrow I won commot All the sorrow for my body Hmmm hmm Hmmm hmm hmm Even if the money nor Dey Me I nor one send Money nor Dey Me I just one flex Me I nor want anybody way go Go disturb me or stress me Even if the money nor Dey Me I nor one send Money nor Dey Me I just one flex Me I nor want anybody way go Go disturb me or stress me Can somebody tell my neighbor Tell her say if she nor flex today Tomorrow She fit nor still enjoy her labor Can somebody tell my neighbor Tell her say if she nor flex today Tomorrow She fit nor still enjoy her labor Oh no Oh no no no no No no
Writer(s): Kemar Mcgregor, Prestige Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out