Lyrics

They say I'm too serious It's getting tedious in this bitch )Baa ma no nk) den, kyer3 me Awudis3m no B)mm)den fa wo koko no wow) me tes3 pr3ngoo Sika no wobedi s3n Fasoa me s3 Kangol )Baa 3nny3 game, wop3 s3n Menni ten tho Nintendo Man pull up for Benz like a bossu guda All of my friends wey dey hustle buka Shouting you know me, you know me for where Geez will be asking you what's up with that Smile to the money like sanukade Tell my people say we no go daamu again Jet we go charter like Ayoade Straight to Bahamas and Abu Dhabi All my boys all dey pay! Your capital we dey take do portey )M) Jah dey so we dey Money so long like a standing ovey Dem think say we fall but we dey Still making moves, we fi borga today Every girl just dey like give me bon arrive Pamper them and give them more Alize Assey Step inna di yard pull up in my gang gang you know We turn up the place, we no come fi play for sure Money in the bag, stacking up this cash and more And you know say we dey run the show Oh no no no no You make I really go go go Yeah oh no no no no And you know say we dey run the show Oh no no no no You make I feeli go go go go goood Yeah oh no no no no And you know say we dey run the show Ayi bo ooo Eyy Ey And you know say we dey smoke Igbo See me dey zanku my way to the bank How you go compare lantern to the sun Thunder go find all the bad belle man Nothing dem get na my shine just dey hunt dem Obi agye ne Porsche na obi se)ntease3 Me car key ho na wob3y3 long dea You never gave a 4k time a menam daadze 3nn3 w'anya meho adaagye b3checke chassis You for humble e go pay you You go try me e go drain you Dey for back seat, you no stable Wonim s3 awudifo) y3n yesei mu Step inna di yard, pull up in my gang gang you know We turn up the place, we no come fi play for sure Money in the bag, stacking up this cash and more And you know say we dey run the show Oh no no no no You make I feeli go go go go goood Yeah no no no no And you know say we dey run the show Oh no no no no You make I really go go go Yeah no no no no And you know say we dey run the show Ayi bo ooo Eyy Ey You for humble go pay you You go try me, e go drain you Dey for back seat, you no stable Wonim s3 awudifo) y3n yesei mu
Writer(s): Kwaku Boafo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out