album cover
Lowkey
1,707
Afrobeats
Lowkey was released on October 24, 2015 by Black Diamond Entertainment as a part of the album Wanted
album cover
AlbumWanted
Release DateOctober 24, 2015
LabelBlack Diamond Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Wande Coal
Wande Coal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ojosipe Oluwatobi Wande
Ojosipe Oluwatobi Wande
Songwriter

Lyrics

[Intro]
(Yeah)
(Oh, no)
(E-le-le-le-le-le-le-le-le)
Malik Berry is Wande Coal, oh
(Say want call on all the girls)
(Wey dey dance floor eh, eh)
[Chorus]
Baby lowkey, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Your body telling me story, oh
Whine up your waist oh, lowkey, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Nobody telling me a story, oh, ah
[Verse 1]
Shey you want to dance?
Shey you want to move?
Give me all your body
I carry go, yeah
See your ambience
Nobody has to know
(Ah, ha)
Wetin you do with your love?
If you giving me your love
Ifẹ́ mi má ṣin ẹ lọ
[Verse 2]
This your body I hail, oh
Dem other girls there no be the same, oh, ah
That girl fine, she dey for her lane, oh
So I go give her my name oh, ah
Sundown don back to sundown
Love is in the air, you no fit to come down
This thing wey you show me
I go carry you, make you my only girl
(Low-low-low-low)
[Chorus]
Baby lóní, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Nobody telling me story, oh
Whine up your waist oh, lowkey, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Nobody telling me a story, oh, ah
[Verse 3]
(Nobody are fit know)
(The way your loving kill a bad man so)
(Yeah, yeah)
(Nobody are fit know you with my beloved)
(Everything on code)
(Everything nice)
(Everything crisp)
(Everything cool)
(Everything sweet)
(Everything blessed)
(Keep it on a lowkey)
(Do it nine times, if you do it on a low, low)
[Verse 4]
And she be like
"Oh no, oh no!
Boy you dey make me kolo
If I want see you na solo
Even all my friends dem know"
And I be like
"Oh no, oh no!
Girl you dey make me kolo
Anytime I see you solo
Even all my guys dem know, know"
[Chorus]
Baby lowkey, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Nobody telling me story, oh
Whine up your waist oh, lowkey, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Nobody telling me a story, oh, ah
[Verse 5]
Do I ever cross your mind?
'Cause your thought is driving me crazy
Think about you all the time
'Cause you make a move it's got sexy
Baby I've got all the time
Me no worry girl
'Wanna spend it with you
(Only you)
[Bridge]
T'í m bá mú ẹ
T'á bá rí ra
Wà wá on lowkey
[Chorus]
Baby lowkey, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Your body telling me story, oh
Whine up your waist oh, lowkey, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Nobody telling me a story, oh, ah
[Outro]
Baby lóní, oh
Your body telling me story, oh
Whine up your waist oh, lowkey, oh
Baby give it to me, lowkey, oh, ah
Baby lóní, oh
Nobody telling me a story, oh, ah
Written by: Ojosipe Oluwatobi Wande
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...