Lyrics

Holon girl now Eh Aye' It's ladele Shey you know Tell me wetin i no fit do For ma baby Tell what I na fi do Sho mo pe you be my number one Wake me up In the middle of the night Say you got problems I be right by your side What will I do without you My baby Kimberley ley I'm feeling your package I'm catching your cruise gan I'm digging your design girl My baby Kimberly ley You burst up my thinking You mess up my medulla Omalicha put am for rewind Weak me today tomorrow I go be stronger Girl for your matter in the end I go be lover Put me for Linda Still you dey my mind girl See forever me I no fit to leave her Me I no fit decieve her I go dey there for Kimberly See whenever wey I no fit to see her Me I just dey dey shiver Ara mi o de kin bale e My baby Kimberley ley I'm feeling your package I'm catching your cruise gan I'm digging your design girl My baby Kimberley ley You burst up my thinking You mess up my medula Omalicha put am for rewind Kiss and caress ya If it will please ya You sweet like pizza Shey make I hold you from behind She can be a teaser Straight from ibiza Second name name is lisa Give Caesar Caesar's Omo she fine for no reason They say one man's food is another man's poison I'm pleased to say I finally found my poison Je ka ma fera Ka finaly bimo dozen Holon girl Shey you go dey for me baby if I dey for you Forever Please stand beside me don't deny me Cos I cannot take it Shey you go dey for me baby if I dey for you Forever Please stand beside me don't deny me Cos I cannot take it My baby Kimberley I'm feeling your package I'm catching your cruise gan I'm digging your design girl My baby Kimberly You burst up my thinking You mess up my medulla Omalicha put am for rewind Yaaa Ye
Writer(s): Imisiola Ladele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out