Music Video

Rhemaright - You Dey Sleep ( Official Viral Content )
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Favour Orunchukwu Nkeki
Favour Orunchukwu Nkeki
Songwriter

Lyrics

Ye uh ye ye Rhemaright ye Giving vibes ye Making plans ye For the cash ye Uh ye ye ye Looking at my life struggle, life struggle Everyday we double hustle And no time to fold our hands Billing everywhere, everywhere, we fire the atmosphere Brother if you nor work you go chop bottle When you work Abba Father go favor you Follow who know the road to avoid trouble, no trouble Neighbor nor dey for business. You don know For the life wey we get, omo we go thank God o /omo we go thank God o When the hustle go pay, omo we go thank God o / omo we go thank God o Nor be power na grace, omo we go thank God o /omo we go thank God o E dey show us the way, omo we go thank God o / omo we go tank God o Your mate dey hustle - you dey sleep You say you won chop life - you dey sleep For you to create plan - you dey sleep Oga wake up go and hustle - you nor be theive Your mate dey hustle - you dey sleep And you say you won chop life - you dey sleep For you to create plan - you dey sleep Oga wake up go and hustle - you nor be thieve Change your code if it's not working switch to 5 & 6 Cos this year we gonna make it, speed up everything Though challenges may be there, we nor be small pikin When the matter come dey set, we nor do panicking Everybody won achieve nor go dey do dulling If you dull my brother overtaking is coming When we stepping up the place ideas follow in Elon Musk and Bill Gate tell them you're coming. You don know For the life wey we get, omo we go thank God o /omo we go thank God o When the hustle go pay, omo we go thank God o /omo we go thank God o Nor be power na grace, omo we go thank God o / omo we go thank God o E dey show us the way, omo we go thank God o / omo we go tank God o Your mate dey hustle - you dey sleep You say you won chop life - you dey sleep For you to create plan - you dey sleep Oga wake up go and hustle - you nor be theive Your mate dey hustle - you dey sleep And you say you won chop life - you dey sleep For you to create plan - you dey sleep Oga wake up go and hustle - you nor be thieve Nor dey do lazy lazy ye Time nor dey wait for person ye Nor dey let sapa flog you ye Only hardwork can help you ye You nor get you won dey impress Better lock up and do invest Faky faky nor be progress God has written it everywhere 70yrs old man The boy said he's not in support of biafra We are rascals, we are this thing 70yrs old man o Dey tear gas am... dey tear gas him You think say you dey wise You are a mumu man
Writer(s): Favour Nkeki Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out