Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Meji
Meji
Performer
Moefasa
Moefasa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oladimeji Adegbamigbe
Oladimeji Adegbamigbe
Songwriter
Onyekaba Moses Onyedikachi
Onyekaba Moses Onyedikachi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Koe The Kreator
Koe The Kreator
Producer
Trik
Trik
Producer

Lyrics

Yeah! Wetin be that my intro again? Meji is the One I dey drip sauce with no condiments Check the swag see the style e get confidence When I baff up chicks shower compliments 'Cause I baddo dem want make I rock with them (Omo I soft die) They like oh my God When I step in a building so many eyeballs It's a 3-point agenda whenever I ball Look good, stay cocky never shoot my shot Yeah I be ten over ten you suppose know my p I dey drip like owu no dey touch my bodi Stacks lori stacks e dey show for bodi Owo ma bo if you count my money My life no hard omo E soft die (kilo wi) I be balling No offside (Olohun) See the drip sef Na off-white Straight from time I soft die Omo I soft die (Normal) I soft die (Normal) I don't force it Na just vibes (Just vibes) See the drip sef Na off-white (Normal) Straight from time I soft die Omo I soft die Omo I soft die Eh! Look! Moe fasa! Eh! Look! (Eh) She say her nomenclature na Tabitha I say Omo this your body fit to rise knicker Aje Omo this your body fit to Kpai nigga I fit teach you everything like primary five teacher I soft die but the drip too hard na ice block If dem tell you say this life too hard na lie bruh! Got these shawties out here moving mad asylum (Craze) She see rolly for the wrist she don dey time us (Bro) E go hard make a soft guy no dey go hard I go put that your body for wall like roster Mouth open 'cause she see as we don dey blow cash Pull up in a Ghost no mean say I no fit ghost her My life no hard G E soft die (Soft die) I be balling No offside (No offside) See the drip sef (Eh) Na off-white (Off-white) Straight from time (Normal) I soft die (Soft die) Omo I soft die (Eh) I soft die I don't force it (Nah) Na just vibes (Just vibes) See the drip sef (See the drip) Na off-white (Off-white) I soft die (Normal) I soft die (Normal) My life no hard omo E soft die I be balling No offside See the drip sef Na off-white (Tell her) Straight from time (Normal) I soft die Omo I soft die
Writer(s): Ademola Adegbite, Oladimeji Adegbamigbe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out