Lyrics

Here I go Aiyoo aiyoo Oh oh oh oh Everyday for a man wey dey work No be say man dey chop Eh at all at all na person wey strong go fit to chop No be say she dey like to form like say she no wan succumb But she get plans to live her life and enjoy Na this thing wey dey worry me ooo Deep in my soul ooo As I dey hustle I wan make my dough ooo Yeah yeah plenty dough oh oh Steady steady steady on a roll roll Make money come make we no broke Steady steady praying for more shows So we go fit tell satan no no Dem try to pursue me I don go Father save me from my enemies Preserve me cause Dem wan put me on the floor Na this thing wey dey worry me ooo Deep in my soul ooo As I dey hustle I wan make my dough ooo Yeah yeah plenty dough oh oh Shey you know say some days girl when I come I'm sad And if you no get a reply I nogo waist your time Na this thing wey dey worry me oh Na this thing buried deep in my soul And I no want make e get to me oh If you no do make you just let me know Na this thing wey dey worry me ooh Deep in my soul ooh As I dey hustle I wan make my dough ooh Yeah yeah plenty dough oh oh
Writer(s): Daniel Diribe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out