album cover
Gomina
Afro-Beat
Gomina was released on January 19, 2022 by 905760 Records DK as a part of the album Gomina - Single
album cover
Release DateJanuary 19, 2022
Label905760 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olajide Nuzi Aanuoluwapo
Olajide Nuzi Aanuoluwapo
Songwriter

Lyrics

Nuzi
Bole
Alaye shole shalaye
Alaye emi fe jaiye eee
shalayeeee
Alaye jo shomo mi
Me I want to spend money ahn ahn
Spend money ahn ahn
Micasa sucasa
She con dy form say
Na me cast her
You no know say I be Superstar
If you no dy see me
Eyen ko matter
Omo see your body gan
O constant
Omo je ka lo Bourdillon
Omoge mo ma gbo owo fun e
Mo ma shaye fun e
You can call me your Gomina
I no dy "Piss her" like Domino
Getting money like Gomina
Head of State I be Gomina
Mr Gomina
I say Gomina
Gomina
I be Gomina
Mr gomina
I be Gomina
Omode yii I be Gomina
I be your Gomina
Head of State Gomina
I Get power like Gomina
I be Gomina
Omo see I be Gomina
Get money like Gomina
Omo I be gomina
Loud ninu Benz
Omo That was so intense
Omo see we fresh and fly
No be every bird wey u see go fly
Oh my baby biko
Make I see your face every week o
Omo no go make we weak o
I like the way that you dy wiggle
Sho mo pe mo lowo
Mo lenu mode flashy
Torie lase wo Gucci Gucci Versace
Girl I heard you single and you searching
Girl i wanna meet you girl
Like matches
You can call me your Gomina
I no dy "Piss her" like Domino
Getting money like Gomina
Head of State I be Gomina
Mr Gomina
I say Gomina
Gomina
I be Gomina
Mr gomina
I be Gomina
Omode yii I be Gomina
I be your Gomina
Head of State Gomina
I Get power like Gomina
I be Gomina
Omo see I be Gomina
Get money like Gomina
Omo I be gomina
Written by: Olajide Nuzi Aanuoluwapo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...