Listen to Hey God (feat. Gengz 4TGg & Odumodublvck) by Vj Skinny

Hey God (feat. Gengz 4TGg & Odumodublvck)

Vj Skinny

Alternative

1,314 Shazams

Lyrics

(Goddamn girls them girls) (Odumodublvck) Omo I don see Life oh Hey God Real life oh Hey God This life oh Hey God I gats ball oh Hey God Omo I don see Life oh Hey God This life oh Hey God Real life oh Hey God I gats ball oh Hey God Say send me aza (aza) Say make I wire (wire) 10 weeks after (after) I never see wire (wire) Say send me your aza (send me your aza) Ayye Say make I wire (say make I wire) For the goddamn girls 10 weeks after (10 weeks after) Ayye I never see wire (I never see wire) Omo I don see many things don chest many bills don see sapa for this life 2018 Man had nothing it was just recording day and mid night I just pulled up with my geez in a Glk and we pack all the gaddamn girls for inside Thank God for the henny thank God for the kpo for depression that shit sef save lives I am busy stacking my Mullar getting my cheddar getting my doe I am busy setting my compass them dey dribble but I dey score goal My Niggaz be doing 100 if you do 99 bros you gaz to sit up So many things I don do for blood wey my mouth e no go fit talk Omo I don see Life oh Hey God Real life oh Hey God This life oh Hey God I gats ball oh Hey God Omo I don see Life oh Hey God This life oh Hey God Real life oh Hey God I gats ball oh Hey God Say send me aza (aza) Say make I wire (wire) 10 weeks after (after) I never see wire (wire) Say send me your aza (send me your aza) Say make I wire (say make I wire) 10 weeks after (10 weeks after) Ayye I never see wire (I never see wire) Yeah Yeah Put me pending Ba-Ba-Back inna the day I dey chop is coming Cement my place for the industry Like I'm DANGOTE Who Dey weigh Their capacity Na play Odumodu say Day don break Hey Okukor don wake I Dey find sapa Wey him papa place Attack the fool like Kane The son Dey speak in tongues No be north London Brother naija way Na DESAME GBEgeWey I fight from tey Indomie Dey my MANCHY plate Sapa Dey lie in state Odumodu wan spend Wey your papa babe Omo I don see Life oh Hey God Real life oh Hey God This life oh Hey God I gats ball oh Hey God Omo I don see Life oh Hey God This life oh Hey God Real life oh Hey God I gats ball oh Hey God Say send me aza (aza) Say make I wire (wire) 10 weeks after (after) I never see wire (wire) Say send me your aza (send me your aza) Say make I wire (say make I wire) 10 weeks after (10 weeks after) I never see wire (I never see wire) Wire Hey God Omo the cruise don burst Hey Hey God eeee Whats up? Omo the bar don drop? Ahh ahh wire (Stop playing) (Hey) I don see many things I don chest many bills Hey Hey Lord eee Sapa no be your mate
Writer(s): Peter Onuh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out