Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Patricia Nkoli Ezenwalie
Patricia Nkoli Ezenwalie
Songwriter

Lyrics

They called me riithem... Mama mi toh sure, mama to rewa o Mama mi I go love you forever Say whenever it's raining i dey under your umbrella Say mama e go pain me if I no be your provider Cause e no easy to dey take care of me You always Dey for me, it is you that I see You Dey pray for me, you're always there for me... Inna the rain and the sunny weather Na your love wey they give me ginger Make una help me to thank my mama o Oluwa protect my mama o I don't wanna loose you mama o Mama o, mama o I really wanna flex my mama o I just want the best for mama o Oluwa protect my mama o Mama o, mama o This feeling that I'm feeling when I think about you mama I no fit just explain (Me I no fit explain o) I no fit to chop if my mama no chop I Dey calm down when she bami soro Make Baba God just Dey lift me high Cause e no easy to Dey take care of me You always Dey for me, It is you that I see You Dey pray for me, you're always there for me Inna the rain and the sunny weather Na your love way they give me ginger Make una help me to thank my mama o Oluwa protect my mama o I don't wanna loose you mama o Mama o, mama o I really wanna flex my mama o I just want the best for mama o Oluwa protect my mama o Mama o, mama o
Writer(s): Stephen Efobi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out