Credits

PERFORMING ARTISTS
Idahams
Idahams
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Idahams
Idahams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yussy-J Beats
Yussy-J Beats
Producer
Marqaimixx
Marqaimixx
Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
Tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
[Verse 1]
Ifeoma
If to say na raba, girl, you know you no go look my side
Nwaanyị ọma ah ah ah ah ah
If na the thing wey dem dey talk, you no go look my side
My Lovina oh, my Lovina oh
Since you come my life, I no fit leave you, rara
Na you I admire, my Lovina oh
Since you come my life, I no fit leave you, rara
[PreChorus]
Girl, your type no dey regular oh
Girl, you fine pass Monalisa oh
Girl, you sweet me like ribena oh
Abena
Baby girl, you dey kill me, rara
Girl, you fine pass Monalisa oh
Girl, you sweet me like ribena oh
Abena
[Chorus]
Tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
[Verse 2]
Every other baby, girl, you stand out
I go make you to laugh like basket mouth
All the haters go die with their bad mouth
We go be the talk of the town for South-South
When I dey for your arms, I dey maintain
Your love truly got me detained
So much blessing that it contained, aayi
I don surrender
Baby, no yawa
I no go japa
Me and you forever
[PreChorus]
Girl, your type no dey regular oh
Girl, you fine pass Monalisa oh
Girl, you sweet me like ribena oh
Abena
Baby girl, you dey kill me, rara
Girl, you fine pass Monalisa oh
Girl, you sweet me like ribena oh
Abena
[Chorus]
Tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
Omoge, tickle my heart
Omoge, you tickle my heart
[Outro]
HitBoi Idahams
Graftons baby
Written by: Idahams
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...