album cover
Life
1
Afro-Pop
Life was released on January 24, 2022 by 3344169 Records DK as a part of the album From My Soul - EP
album cover
Release DateJanuary 24, 2022
Label3344169 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Osamuyimen Anderson Ogbebor
Osamuyimen Anderson Ogbebor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ali Jesse
Ali Jesse
Producer

Lyrics

Doing my things my way
I don't care what people say
Doing my things my style
I don't care what people say
Everyday people badmouth
If e easy make you try
I no get time for people
Wey too dey lie
Everyday people badmouth
If e easy make you try
I no get time for people
Wey too dey lie
Grace na koko talent na jara
Brother man
No go make me dey para
Inside my iyara
Pray to God my baba
For giving me life and
Some goodies in jara
Grace na koko talent na jara
Brother man
No go make me dey para
Inside my iyara
Pray to God my baba
For giving me life and
Some goodies in jara
Oya wón lenu
Wón ró pé mó lé blow
Oya wón lenu
Dem be dey think say
My star go fade
Oya wón lenu
Dem been dey think say
I be one hit man
24/7 working on a steady
Burning night candle with no lantern
Sacrifice my time to build myself up
Working really hard don't want to go
Back to my past
24/7 working on a steady
Burning night candle with no lantern
Sacrifice my time to build myself up
Working really hard don't want to go
Back to my past
I dont want to go back to my past
Ah Ah Ah Ah
Ah Ah Ah
I dnt want to go back to my past
Dnt want to go back to my past
Ah Ah Ah Ah
Ah Ah Ah
Grace na koko talent na jara
Brother man
No go make me dey para
Inside my iyara
Pray to God my baba
For giving me life and
Some goodies in jara
Written by: Osamuyimen Anderson Ogbebor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...