album cover
Hot Boy
11
Afro-Beat
Hot Boy was released on February 4, 2022 by Rusret Music as a part of the album ! - EP
album cover
Album! - EP
Release DateFebruary 4, 2022
LabelRusret Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Timo Start
Timo Start
Composer
Timothy Ahii
Timothy Ahii
Composer

Lyrics

I want to Activate
Fumi Alumo bitters, small beef and kpomo
I want to Jubilate
Call Agatha make she bring her friends make them nor nor
I want to Celebrate
Tell the Bar man na my cup E need some Shekpe
I want to Calculate
Timo na Hot Boy may Suya no get pepper

Me I get four girls from club
I nack all
I get one girl wey dey like comot
She like f**k
As e be five girls e fit turn to war
I no get talk
I be the one guy wey dey like to work
Cause I get work
If any kele want make she hold me oh
I want to Activate
Fumi Alumo bitters, small beef and kpomo
I want to Jubilate
Call Agatha make she bring her friends make them nor nor
I want to Celebrate
Tell the Bar man na my cup E need some Shekpe
I want to Calculate
Timo na Hot Boy may Suya no get pepper
I want to Activate
Fumi Alumo bitters, small beef and kpomo
I want to Jubilate
Call Agatha make she bring her friends make them nor nor
I want to Celebrate
Tell the Bar man na my cup E need some Shekpe
I want to Calculate
Timo na Hot Boy may Suya no get pepper
As I dey do anyhow
The people just de talk anyhow
As I dey do anyhow
Dem comot my name from Gentle man
As I dey do anyhow
My music de play for every town
As I dey do anyhow
Dem UG like am dem geti Vibe
Give them one bottle for there
Give them fresh fish for there
Give them one bottle for there
Give them fresh fish for there
Give them one bottle for there
Give them fresh fish for there
Give them one bottle for there
Money plenty for here
I want to Activate
Fumi Alumo bitters, small beef and kpomo
I want to Jubilate
Call Agatha make she bring her friends make them nor nor
I want to Celebrate
Tell the Bar man na my cup E need some Shekpe
I want to Calculate
Timo na Hot Boy may Suya no get pepper
I want to Activate
Fumi Alumo bitters, small beef and kpomo
I want to Jubilate
Call Agatha make she bring her friends make them nor nor
I want to Celebrate
Tell the Bar man na my cup E need some Shekpe
I want to Calculate
Timo na Hot Boy may Suya no get pepper
Written by: Timo Start, Timothy Ahii
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...