album cover
Attitude
563
Afro-Beat
Attitude was released on February 18, 2022 by Bryte City Entertainment as a part of the album Attitude - Single
album cover
Release DateFebruary 18, 2022
LabelBryte City Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Fred Boateng Menendiaz
Fred Boateng Menendiaz
Songwriter

Lyrics

It's your favourite BOY
Deri
She say abi back bone
She never go dey act on
Last night she dey rush on
This time she dey pass on
Ohhww No
She say abi back bone
She never go dey act on
Last night she dey rush on
This time she dey pass on
Ohhww No
She a gimme attitude
She gimme attitude
She gimme Ati Ati Ati
Attitude
She gimme attitude
She gimme attitude
She gimme Ati Ati Ati
Attidude
One plus One
Stands for me and you
Dem no know
We go shame dem too
Make dem come
Baby i want you
Make dem come
But me i choose you
Touch me Drums
Make i touch your Bass
Run away
Make i run to Chase
Na your heart
Wey i want to Trace
Na your heart
Wey i want to Trace
Hmm Umm Ahh
Oh Monica
This your love
Dey sweet like Pizza
Wey your body
Too dey ginger
Wey your body
Too dey ginger
Body wey dey make a man
Dey craze
Na you make i looku
Uche face
Na you make a man dey
Feel so lazy O
Na you make a man to
Feel so lazy O
Ohhww No
She a gimme attitude
She gimme attitude
She gimme Ati Ati Ati
Attitude
She gimme attitude
She gimme attitude
She gimme Ati Ati Ati
Attidude
Written by: Fred Boateng Menendiaz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...