album cover
Tick Tock
100
Afro-Pop
Tick Tock was released on February 11, 2022 by THE OFORIS RECORD LABEL as a part of the album Tick Tock - Single
album cover
Release DateFebruary 11, 2022
LabelTHE OFORIS RECORD LABEL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
MICHAEL JUSTICE ANNOR-YEBOAH DWAMENA
MICHAEL JUSTICE ANNOR-YEBOAH DWAMENA
Songwriter

Lyrics

It's Ofori's Entertainment
Another one fi the boys dem
Micky Jay eeeeee yeahh yeahh
Brotherman this life eno be easy
If you want money chale u for hustle well well oh(Well well)
Life no bi movie wey u go fit do am Replay
So if u get money chale u for plan Well oo(well well)
The money come ago sugar my tea
Chop life and put on white tees
Live life to the fullest like buju Banton with, long life and plenty Money
The money come ago sugar my tea
Chop life and put on white tees
Live life to the fullest like buju Banton with long life and plenty Money
So me sey tick tock tick tock..time dey go so me ino go play
Me i keep fit and stay strong
Fight for money the rest of all my Days
No play play
Whiles the sun shine adey make hay
Adey work hard night and day
Searching for money bank no fit Contain
Adey work very hard to survive
After God only money bi ma life
Poverty never dey in my line
So if ino bi money don waste my Time
Adey work very hard to survive
After God only money bi my life
No matter the pain and the sorrow One day we go make
The money come ago sugar my tea
Chop life and put on white tees
Live life to the fullest like buju Banton with long life and plenty Money
The money come ago sugar my tea
Chop life and put on white tees
Live life like to the fullest like buju Banton with long life and plenty Money
The money come ago sugar my tea
Chop life and put on white tees
Live life like to the fullest like buju Banton with long life and plenty Money
So me sey tick tock tick tock..time Dey go so me ino go play
Me i keep fit and stay strong
Fight for money the rest of all my Days
So me sey tick tock tick tock..time Dey go so me ino go play
Me i keep fit and stay strong
Fight for money the rest of all my Days
The money come ago sugar my tea
Tick Tock
Chop life and put on white tees
Tick Tock
Live life to the fullest like buju Banton with, long life and plenty Money
Tick Tock
The money come ago sugar my tea
Tick Tock
Chop life and put on white tees
Tick Tock
Live life to the fullest like buju Banton with long life and plenty Money
Tick Tock
The money come ago sugar my tea
Tick Tock
Chop life and put on white tees
Tick Tock
Live life to the fullest like buju banton with long life and plenty Money
Tick Tock
Money eh...money eh
Tick Tock
Searching for the money
Tick Tock
Money eh...money eh
Tick Tock
Searching for the money
Tick Tock
It's Ofori's Entertainment
Written by: MICHAEL JUSTICE ANNOR-YEBOAH DWAMENA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...