album cover
Tomorrow
4
Dance
Tomorrow was released on January 21, 2022 by Shawer as a part of the album Showers of Blessings - EP
album cover
Release DateJanuary 21, 2022
LabelShawer
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shawer
Shawer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Otugo Chinedu Benjamin
Otugo Chinedu Benjamin
Songwriter

Lyrics

Shawer Shawer yeah ah
Oh no sector pun the beat now yeeh ah ah ai
Iyoo iyo oh ayagaye ayagaya
See dem been talk say me i no go hammer
But if God be man there will be no Cubana ah iyee
Them been block my way, them been para
But anywhere they see me right now them dey hala
Them dey hala hala my name
Take am easy no dey rush ehe ah
Omo life na turn by turn oho oh
God’s time is the best eh oh nah nah brother
Just dey smile no dey frown, anytime and any weather oho oh
And be good to your fellow man oh you no know
Tomorrow get belle iyee eh
Tomorrow get belle ayaga eh oh no
Say you dey drive okada today no mean say you no go buy Motor tomorrow eh
And as you dey serve person today tomorrow you sef go become Oga ahaa
You wey dey form big man, be careful how you treating another man
Echi di ime omo na true yarn, so try help those that you better than
As we dey huzzle dey chase money, e sure for you and e sure for me
Don’t use your position against your brother or your sister
Tomorrow get belle iyee eh
Tomorrow get belle ayaga eh oh no
Tomorrow get belle iyee eh
Tomorrow get belle ayaga eh oh no
Written by: Otugo Chinedu Benjamin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...