Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
OG Mage
OG Mage
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Ede Ogaba
Samuel Ede Ogaba
Songwriter
Caleb Oluwafemi Olagundoye
Caleb Oluwafemi Olagundoye
Songwriter
Manasseh Mashi Telsumbini
Manasseh Mashi Telsumbini
Songwriter

Lyrics

O G Mage These speakers are not ready I no owe dem money When dem start to dey question my shine I go look dem funny (look dem funny) I no go bother explain No need for story (no need for story) When dem start to dey look my side I go look dem funny (look dem funny) Look dem funny eh eh I no owe dem money (I no owe dem, I no owe) When dem start to dey question my shine I go look dem funny (look dem funny) I no go bother explain, no need for story (no need for story) When dem start to dey look my side, I go look dem funny Look dem funny eh eh I don't do this for the money and fame (money and fame) But if we no see the raba, na wahala Ogbeni, tell me wetin we gain? (Wetin we gain?) Wetin we gain? (Wetin we gain?) If it ain't from my circle then it don't count Side talks, do not make it to the headline Grinding all night, hoping that I see my sunshine They tell me to have patience I'm sorry but I lost mine (ooh Lord) Eh No dirty go fit to dey stain my white (No dirty go fit to dey stain my white) Even NEPA no go fit to off my light So lemme break it down Three commas fast approaching, I been daytime dreaming One king and a few brothers Everybody else we dey give dem unlooking I no owe dem money (I no owe dem, I no owe dem) When dem start to dey question my shine I go look dem funny (look dem funny) I no go bother explain No need for story (no need for story) When dem start to dey look my side, I go look dem funny Look dem funny eh eh I no owe dem money No dey look their face like they so damn funny Only real fact is I owe them loving Check am for the scriptures Handling my business and I'm working on my fitness Omo no be BC You go know the big deal Man don tey for where dem no go fit to visit E don dey since BC Say I go be starboy kinda like Wizzy No be my fault na the work of Jesu Christi On some days you find me rolling with my men dem I no dey roll with all these boys so I no send dem You see this OG has been working low key Why you didn't notice like hidden motives, oh shit Slowly working my way Find my music in every store kinda like groceries All of this focus, only right I grow big Matter fact for having me around, boy you owe me! I no owe dem money (I no owe dem money) When dem start to dey question my shine I go look dem funny (look dem funny) I no go bother explain No need for story (no need for story) When dem start to dey look my side I go look dem funny (look dem funny) Look dem funny eh eh I no owe dem money (I no owe dem, I no owe) When dem start to dey question my shine I go look dem funny (look dem funny) I no go bother explain, no need for story (no need for story) When dem start to dey look my side, I go look dem funny I go look dem funny eh eh (funny)
Writer(s): Samuel Ogaba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out