album cover
Waistbeads
album cover
Waistbeads was released on February 16, 2022 by 3683159 Records DK2 as a part of the album Waistbeads - Single
February 16, 2022
Label3683159 Records DK2
LanguageEnglish
BPM77
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Karashika
Feel the melody yeah
Feel the melody yeah
Ah Huu
E get something wey I want make you know
Say na you wey dey scatter all my bololo
Boshen joyen baby and how you go below
I never chop your food sisi moti yo
Haba Wa gba
I know say you go like to chop fruit waje banana
Haba Wa gba
I know say you go like to chop fruit waje cucumber
Body type na pro pro pro
Somebody call the po po po
You are causing emergency for this place heaven mercy me oh no no
Wo boshen judi yen roboto
Girl am loving the whole combo
And when we get to the room you go testify the boy no be okobo
See these your ileke oti mumi
And I no know wetin Dey do me
I just know I have been spellbind by your doings
And I'm mesmerized with you body type like Coca Cola bottle
See baby mi I want you
E get something wey I want make you know make you know
Say na you wey dey scatter all my bololo
Boshen joyen baby and how you go below
I never chop your food sisi moti yo
Haba Wa gba
I know say you go like to chop fruit waje banana
Haba Wa gba
I know say you go like to chop fruit waje cucumber
Body type na pro pro pro
You go know say the bobo no be okobo
Body type na
Written by: Ridwan Temidayo Suleiman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...