Lyrics

Let me tell you something(something) Let me tell you something Eh no be joke ooo(no be joke ooo) Born again no be joke ooo(no be joke ooo) No be joke ooo Temple nation in the building Iam born again no be joke ooo (joke ooo) I am to blessed no be joke ooo (joke ooo) I speak in tongues no be joke ooo (joke oo) I dey win souls no be joke oo (joke oo) I am born no be joke ooo (joke oo) I am too blessed no be joke oo (joke ooo) I speak in tongues no be joke oo (joke oo) I dey win souls no be joke ooo(joke ooo) No be joke say I be Christian(Christian) And I get holyghost inside my system(system) If you know me you no say I no dey pretend I dey act well(well) See d movie(movie) Everything wey I want dey d movie E dey work Sey my tithe and my offering Wen I speak in tongues I dey high for d movie(movie) I am born again no be joke oo(joke oo) Washed by the blood no be soap ooo(soap ooo) My to life too sweet no be scope oo Looking so fly baba God be my logo I be actor me I no go fit die Call me pastor and say na me dey preach pass Beta life,higher life I dey chop Say d only place you can find me na church Wait a minute ask your neighbor do you know wats up I am born again holyghost filled and that's wats up I speak and tongues, raise the dead and that's wats up I pay my tithe and build the church and that's wats up Yeah Hallelujah I'm getting bold I'm on my uniform,call me soldier(soldier) And its over,the pain and the stress I'm born again,temple nation call me the best You say I am born again no be joke ooo(joke ooo) I am to blessed no be joke ooo(joke ooo) I speak in tongues no be joke ooo(joke oo) I dey win souls no be joke oo (joke oo) I am born no be joke ooo (joke oo) I am too blessed no be joke oo (joke ooo) I speak in tongues no be joke oo (joke oo) I dey win souls no be joke ooo(joke oo) Iam born again no be joke ooo(joke ooo) I am to blessed no be joke ooo(joke ooo) I speak in tongues no be joke ooo(joke oo) I dey win souls no be joke oo (joke oo) I am born no be joke ooo (joke oo) I am too blessed no be joke oo (joke ooo) I speak in tongues no be joke oo (joke oo) I dey win souls no be joke ooo(joke oo) I know who I am I know dey joke oo I know dey play with my life I know dey joke ooo There's power in the tongue no dey joke I get anointing temple no fit yoke I be actor I no go ever die I dey my live well I dey my paradise Everything wey I do dem go televise Any devil wey wan try Suicide I am born again no be joke oo Washed by the blood no be soap ooo My to life too sweet no be scope oo Looking so fly baba God be the logo I am born again no be joke ooo(joke ooo) I am to blessed no be joke ooo(joke ooo) I speak in tongues no be joke ooo(joke oo) I dey win souls no be joke oo (joke oo) I am born no be joke ooo (joke oo) I am too blessed no be joke oo (joke ooo) I speak in tongues no be joke oo (joke oo) I dey win souls no be joke ooo (joke oo) Eh eh eh Joke ooo You say Joke oo Ehn ehn Joke ooo You say Joke oo Joke oo No be joke oo(joke ooo) Turn my life no be joke oo(joke oo) Ahhn Joke ooo Ahhn Joke No be joke oo(joke ooo) Eh eh eh Joke ooo Pastor Chris na my father no be joke ooo I am born again no be joke ooo(joke ooo) I am to blessed no be joke ooo(joke ooo) I speak in tongues no be joke ooo(joke oo) I dey win souls no be joke oo (joke oo) I am born no be joke ooo (joke oo) I am too blessed no be joke oo (joke ooo) I speak in tongues no be joke oo (joke oo) I dey win souls no be joke ooo (joke oo) You say E dey work Say my tithe and offering E dey work Wen I speak in tongues E dey work Everything for my life E dey work Say my tithe and offering E dey work Wen I speak in tongues E dey work Everything for my life E dey work I no dey joke with my tongue e dey work
Writer(s): Temple Nation Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out