album cover
Yolo
16
Music
Yolo was released on February 24, 2022 by Legend E as a part of the album Yolo - Single
album cover
Release DateFebruary 24, 2022
LabelLegend E
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Legend E
Legend E
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dahbee
Dahbee
Arranger

Lyrics

intro:
Verse 1: I Dey hustle everyday
When the hustle go pay
Cos you see this life wey we dey so yea
Only few fit relate o yea
I join my buddy celebrate
My own blessings coming late
Oluwa answer me today na na!
Make dem no reason me to shame ya ya!
Pre chorus: Plenty talk no dey full basket
I Dey last make I come back first
Lord I no too small to dey fly that jet
Big money in the bank wey go reach man flex
Plenty talk no dey full basket
I Dey last make I come back first
Lord I no too small to dey drive that Benz
Big money in the bank wey go reach man flex
Chorus: No go dey worry tomorrow
Fa canadian loud or na colos
Ginger yourself make you kolo
Aye kan lo wa YOLO (2X)
Verse 2: 10 thousand miles is a big journey
But baba dey my back so I fea… Read more
10:40 am
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...