album cover
Jara
22
Afro-Beat
Jara was released on March 5, 2022 by SSG Records as a part of the album Jara - Single
album cover
Release DateMarch 5, 2022
LabelSSG Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Daniel Chuba Obodoechi
Daniel Chuba Obodoechi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Odzz
Odzz
Producer
Nameless
Nameless
Engineer

Lyrics

For your sake
If I get the chance I go run your race
Baby would you dance to my drum and bass
Tell them other girls me I want my space oo
You make me elevate
Anytime you call I go come your place
Me I no dey dull me I no dey play
Cuz I no wan come dey look Uche face oo
I hope say you go sabi o
Say na me wey want you badly oo
This no be Ini mini mani moo
Girl I go give you loving and cruise
I know you like that to
Anywhere you touch I go put tattoo
Baby no dey stop she dey get part two
All I need is your girl and only you
And only you
O baby give me jara o
O baby give me jara o
Your body cause wahala oo
You make a man wan para
Omalicha give me jara o
O baby give me jara o
Your body cause wahala oo
You make a man go rara
Go rara ooo
Oya dance and drop
Only me fit touch you no turn by turn
Shawty wanna drop it on top my cock
And I'll give just anything for your true love
For your true love
Dance and drop
Only me fit touch you no turn by turn
Believe me your baka e dey cause tantrum
And I'll give just anything for your true love
For your true love
Oya na!
Girl when you laugh it's a melody
On top your matter na felony
Most of my friends dem dey jealous me oo
Dem dey jealous me
See this your body na melanin
Nobody fit get your vitamin
Shey make I fly you like Aladdin oo
I hope say you go sabi o
Say na me wey want you badly oo
This no be Ini mini mani moo
Girl I go give you loving and cruise
I know you like that to
Anywhere you touch I go put tattoo
My Baby no dey stop she dey get part two
All I need is you girl and only you
And only you
O baby give me jara o
O baby give me jara o
Your body cause wahala oo
You make a man wan para
Omalicha give me jara o
O baby give me jara o
Your body cause wahala oo
You make a man go rara
Go rara ooo
Oya dance and drop
Only me fit touch you no turn by turn
Shawty wanna drop it on top my cock
And I'll give just anything for your true love
For your true love
Dance and drop
Only me fit touch you no turn by turn
Believe me your baka e dey cause tantrum
And I'll give just anything for your true love
For your true love
Written by: Daniel Chuba Obodoechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...