Music Video

Featured In

Top Songs By Batoy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Batoy
Batoy
Songwriter

Lyrics

Man nah janwe kalakuta Hustle everyday just to conquer Man Dey move Man no Dey slow Man be hunter Dey hunt for the raba No get time cos nah real mamba Me hustle for the dough o And if i shoot my shot nah to goal o You be Dey Think say you sabi man oh Shey you Dey see say nothing bad oh Shey you Dey party hard o opoor Man - wey Dey sabi rep eh Me I no Dey sere Better go and bere For my hood o Batoy no Dey play play You no fit block my way you no be God o Me I no Dey sere Better go and bere For my hood o Batoy no Dey play play You no fit block my way you no be God o Respect for the man Respect for the man dem Respect for the man Abi you no know Respect for the man dem To all the hustlers wey dey try to make way Wey believe say one day hustle go pay Banshi nla la ki owo mi po jaburata Kin kowo dele kin tu fi sapo lolo Who tell you say we no go blow Rome wasn't built in a day As I never complain complain So I will never ever explain Olowo laye mo Aje ogugu ni so Jowo wa fi ile mi sebugbe Kin Fi owo mi se re o Me I no Dey sere Better go and bere For my hood o Batoy no Dey play play You no fit block my way you no be God o Me I no Dey sere Better go and bere For my hood o Batoy no Dey play play You no fit block my way you no be God o Respect for the man Respect for the man dem Respect for the man Abi you no know Respect for the man dem
Writer(s): Batoy Batoy Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out